Lonely At The Top
کاور آهنگ Lonely At The Top از Asake

Lonely At The Top

Lonely At The Top EP۱۴۰۱۲:۳۷

متن موزیک

Ooh

Obah

It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)

Money on my mind (Money, money, money)

Don’t care what they

yarning

about me in particular

Ko kan mi, kan mi, kan mi

Out here on the road chasing my dream because I know

No one can chase it for me

Ọ́lọlọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ)

Bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (Idi ş'ọmọ lọ)

Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ

No dey find anybody na money I want (Me I want)

No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)

Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ

(L'eti lọ)

This life na one, I no get another one

I go takе am do wetin I love

Wetin you lovе o

No be wetin I love o

Wetin I love I go do am with all my heart o

Ogogoro no be vodka

Mr. Money ginger

But una know I no dey waste time

Mr. Money ginger[Verse 2]

Just carry on, baby no time (No time)

Bad boy dey me I dey fine

And at the same time, me I dey high (High)

Mo duro tan, mo stand out

Calm down

, you go dey fine

Like fine wine, no decline

Sing about it, extraordinary things

Show me love, I go show you more

O pọ lọ pọ, pọ

Wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe

Ọmọ e don tey, ję 'a ṣ'ere kére

Mo n fọ f'aye, mo ti fọ f’aye

Ye, ye

Ọ́lọlọlade maa n gb’ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ)

Bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (Idi ş'ọmọ lọ)

Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ

No dey find anybody na money I want

(Me I want)

No dey hear wetin people dey talk

(People dey talk)

Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L’eti lọ)

This life na one, I no get another one

I go take am do wetin I love

Wetin you love o

No be wetin I love o

Wetin I love I go do am with all my heart o

Ogogoro no be vodka

Mr. Money ginger

But una know I no dey waste time

Mr. Money ginger