Grace
کاور آهنگ Grace از Wizkid

Grace

Made In Lagos: Deluxe Edition۱۴۰۰۳:۲۳

متن موزیک

Say you no believe what my eyes done face

If I got a bad bitch, tell me all is okay

Ah dey, burn my zoot, and I run my race

And I stand, real tall, no matter what man face

So many things that my eyes done face

And I never worry 'bout what the next man say

And I keep it so cool, keep my mind real sane

Tonight

Lose guard, man no fit lose guard, yeah

No dey waste time, brother no time, yeah

Money on my mind, me never waste time, yeah

My mind, my mind, my my, oh my, oh my

This kind hammer no fit lose time

Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah

And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race

Run my race, run my race

Run my, run my race

Steady I dey my lane

I say run my race

Run my race

Run my, run my race

This kind ting weh I see e don tey

Say I got a bad bitch wey don't wan' go away, yeah

Plenty stress, we fi make man craze and

Many, many tings I dey for ghetto, no pay

Say the people dey suffer but dey smile for face

But if Starboy talk, dem say Starboy craze

But I keep it so cool and ah dey run my race

For life

Lose guard, man no fit lose guard, yeah

No dey waste time, brother no time, yeah

Money on my mind, me never waste time, yeah

My mind, my mind, my my, oh my, oh my

This kind hammer no fit lose time

Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah

And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race

Run my race, run my race

Run my, run my race

Steady I dey my lane

I say run my race

Run my race

Run my, run my race

Say na this kind night

Say we want no stress, we dey thank God for our lives

Say na this kind night

Hold on to me, baby no kain here

Say na this kind night

Fill up my cup, let it run over

Say na this kind night

Say we let nobody know

Say we living on the low

Dem nuh fi run my race

Run my race, run my race

Run my, run my race

Steady I dey my lane

I say run my race

Run my race

Run my, run my race