
متن موزیک
Osayaba dem don forget say u be benin boy
Benin boy we still dey bounce
This one na juju boy
Juju boy wey still dey swag I dey with Uzoma
Me and zerry just dey chill and them dey feel am die
Mama told me boy I gotta keep my head up
All these thirsty girls dey hanging on the radar
She made a promise made a bet and thats a wager
If you making money please get out the way
Tight strings of love, just pulling me, back to you, my love
Tight strings of love, just pulling me, back to you, my love
As I dey boogie down. She come dey move like that
She check the swag she saying santi why you cool like that
Cool like that when we dey chop ogwas for IEC
When im home she smell the cologne and she know its me
Im a big boy you a small dog
You gotta let them know that theres no room for small dogs
Benin boys we need am
Thats the benin bounce
Benin boys we need am
Thats the benin bounce
Tight strings of love, just pulling me, back to you, my love
Tight strings of love, just pulling me, back to you, my love


























